Scanner pour télécharger l’application mobile
Paroles
Banger
P, huh
P, huh
P, huh
P
P, P, huh
P
P, P, huh
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
I dey find money like say na Shazam
E dey my body para on, para on
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
Ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money attack, attack, huh
Whether na the naira oh, huh
Whether na the dollar oh
Call me, I go pull up with my Spider, huh
Oshey, Peter Parker, oh
Remy get mental disorder
I dey spend money
I no send ledger, oh
H-I-M, I'm that nigga
Can't see me, John Cena
Eh, Dangote na baba
Elumelu, eh, na baba
Otedola, eh, na baba
Bayo Ogunlesi na baba
Governor Obaseki na baba
Uku Apolokpolo na baba
Eh, Don Jazzy na baba
Many men dey wey gallant
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
I dey find money like say na Shazam
E dey my body para on, para on
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
Ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money attack, attack
Bust down on my wrist
Got that drip-drip got that wet-wet
If e dey pain dem tell dem pele
They say money can't buy happiness
I'm in Venice sipping my Henny
And when I'm bored fly one shekens
Agba, baller, Otamendi
I'm not finished, you thought this is the end
Haters must too comment
Agenda must agend
Internet gangster, real life, you go collect
Who I do with your GF
And who else
Her BF
No go hustle, dey talk for TL
Follow me run, you tear your ACL
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
I dey find money like say na Shazam
E dey my body para on, para on
Call aza-man
Call aza-man
Call aza-man
Ha-ha, ha-ha
Pick up my rabba oh, Remy na baba
When I see money attack, attack
Informations
Rendu célèbre par Rema
Auteurs-Compositeurs : Rema, Peace Emmanuel Oredope
Toute reproduction interdite
Cet enregistrement est une reprise de Azaman rendu célèbre par Rema